top of page
You be di Light of di Earth
Matthew 5:14
Di Baba wey get plenti mercy for hand, wey also be di God of all Comfort dey comfort us in all di wahala wey we get. Im dey comfort us, so dat we sef go comfort pipo wey get wahala, with di same comfort we don receive from Baba-God. (2 Corinthians 1:3-4)
Make una click for foto to send or download Answer
bottom of page