top of page
Dove Letter Zone.jpeg
Light_Lamps2.jpg

You be di Light of di Earth

 Matthew 5:14

Di Baba wey get plenti mercy for hand, wey also be di God of all Comfort dey comfort us in all di wahala wey we get. Im dey comfort us, so dat we sef go comfort pipo wey get wahala, with di same comfort we don receive from Baba-God. (2 Corinthians 1:3-4)

Sad Man.jpg

Make una click for foto to send or download Answer

Download our Free eBook and Go For Jesus (Mark 16:15)

bottom of page